ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
If E Happen For Lagos
por
Runtown
Retornar
Letra
If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the rеason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Makе e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse2 Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the fire brother me i can't shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me ,just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse