ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Beamer (Bad Boys)
por
Rema
Retornar
Letra
Aye Rvssian! Another banger African girly come and hop in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peters For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla) For the boy dem, wey dey yarn patapata If you catch am make sure say you beat am (You beat am) If another nigga wan carry my señorita (Señorita) I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you, I like bad boys like you Ouu, ya Boys like you, I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Hm-hm-hm-hm I want to invest in your body, ah-ah ('Vest in your body, oh) I want to invest with my money, ah-ah ('Vest with my money, oh) You know say na you I go marry, ah-ah (You I go marry, oh) How many pikin we go born, ah-ah This our love no go funny, ah-ah Me I no go play with my shawty, ah-ah Anytime I look at your body, ah-ah Girl you dey make me dey horny, ah-ah Mm-mm-mm-mm-m Shawty oh, your body make me go down low Wetin I go do without your love oh Oh-ah-ah-ah-ah-ah-ah African girly come and hop in my Beamer (In my Beamer oh-oh) You know me I really wanna take you for dinner (For dinner oh-oh) You know me I get money pass Shina Peters (Shina Peters oh-oh) For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla oh-oh) For the boy dem, wey dey yarn patapata (Patapata oh-oh) If you catch am make sure say you beat am (You beat am oh-oh) If another nigga wan carry my señorita (Señorita oh-oh) I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you, I like bad boys like you Ouu, ya Boys like you, I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you Girl I go dey for you baby, ah-an Craze for you Girl I go craze for you baby ah-an Vex for you Why I go vex for you baby ah-an Fool for you I too mumu for you baby ah-an Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oh I'mma young fella But me I fit to spend all my racks and cheddar For you ah-an Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oh I'mma young fella But me I fit to spend all my racks and cheddar For you ah-an For you ah-an African girly come and hop in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peters For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla) For the boy dem, wey dey yarn patapata If you catch am make sure say you beat am (You beat am) If another nigga wan carry my señorita (Señorita) I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you, I like bad boys like you Ouu, ya Boys like you, I like bad boys like you Bad boys like you, I like bad boys like you Ouu, ya Boys like you, I like bad boys like you
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse