ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Ozumba Mbadiwe (Remix)
por
Reekado Banks
Retornar
Letra
I no dey move dat way Don’t make me move dat way Me I no wan sleep for highway ‘Fore you cross ,gaz look your sideways Me I no come Lagos for child’s play So I hear say dem dey find me (won wami won ni won wa mi) For the long time I been silent (won wa mi won ni won wa mii) I dey run am I be sterling But dey think say I’m in hiding Cos dey don’t know how to find me I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe Coming to you Coming to you Won I’oIowo Io n s'ore olowo 1 milli for my head oh (ewe) You better follow who know road Since 2019 when i don blow I been on a roll, if you don’t know And i no get time for your convo Cause na monеy i dey find (na money i dey find) E no еasy for Iagos Do me a favour Pay me on time (eh eh eh) If i owe you a favour Make you no vex If you see me online (eh eh eh) Woni won wa mi Wetin concern me? I’m in san francisco jamming Sho’ngbo mi ? Oya oya oya send me my money Oya oya oya wire my raba Owo Io Ie gbe mi wa Ie Owo Io Ie gbe me wa Ie And in case the money enter I go dey oriental For ozumba mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe I’ll be on Ozumba Mbadiwe Coming to you Coming to you
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse