ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Arise
por
Reekado Banks
Retornar
Letra
Mavin Ehn, my Nigeria (ehn) Arise Nigeria (ehn ehn) Nigeria, nwonnu nwonnu This one is for you o (oya) Get up Nigeria (uhn uhn) Wake up Nigeria (ehn ehn ehn ehn) Nigeria (ehn) My Naija people where you dey (arise) Anywhere wey you dey (arise) Show them say you no dey shake (arise) Tell them say na we dey reign (arise) See we no go break (arise) E go better, e no go tey (arise) Na we go show them the way (arise) Show them say you believe in Nigeria Oya I believe Iyeyeyefe e e e e e e (I believe) Iyeyeyefe te re re e e e (I believe) I believe in you my brother and my sister o (I believe) Ooh, I really do oh I believe in Nigeria o Arise O compatriot Nigeria call obey o To serve our father land With love and strength and faith Beauty lies in the eyes of the beholder I love my father land Nigeria yi ma ga Omo Naija, lawa o Ejeka sowopo Ka gbe laruge E ya e ya nene eh Omo naija, lawa o Ejeka sowopo Ka gbe laruge Iye iye nene My Naija people where you dey (arise) Anywhere wey you dey (arise) Show them say you no dey shake (arise) Tell them say na we dey reign (arise) See we no go break (arise) E go better, e no go tey (arise) Na we go show them the way (arise) Show them say you believe in Nigeria Oya I believe Iyeyeyefe e e e e e e (I believe) Iyeyeyefe te re re e e e (I believe) I believe in you my brother and my sister o (I believe) Ooh, I really do oh I believe in Nigeria o North east west south Bade kioba Bade kioba Zomalaiya North east west south Bade kioba Zomalaiya Namune River Niger River Benue Flowing miliki and honey Naija is so blessed Love the way you fit to tell me Green white green My land is green Sandoku ankala Believe in Nigeria o My Naija people where you dey (arise) Anywhere wey you dey (arise) Show them say you no dey shake (arise) Tell them say na we dey reign (arise) See we no go break (arise) E go better, e no go tey (arise) Na we go show them the way (arise) Show them say you believe in Nigeria Oya I believe Iyeyeyefe e e e e e e (I believe) Iyeyeyefe te re re e e e (I believe) I believe in you my brother and my sister o (I believe) Ooh, I really do oh I believe in Nigeria o Kalamani bukurama Isoko ado hey Ndibo kwezwonu o Asimu ne mela o Make we come together Make we love each other o Like say them born us by the same father and mother o Oya make we dey different Omo we be one decent Put your 100 percent No be 85 percent Omo make you no relent Nnye chineke nnye nnyekele Nne nnle ewere Obuchukwu yene nue My Naija people where you dey (arise) Anywhere wey you dey (arise) Show them say you no dey shake (arise) Tell them say na we dey reign (arise) See we no go break (arise) E go better, e no go tey (arise) Na we go show them the way (arise) Show them say you believe in Nigeria Oya I believe Iyeyeyefe e e e e e e (I believe) Iyeyeyefe te re re e e e (I believe) I believe in you my brother and my sister o (I believe) Ooh, I really do oh I believe in Nigeria o
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse