ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Wetin You Smoke
por
Prettyboydo
Retornar
Letra
Baddo Baddo Baddo PrettyBoy Any man wey jump make them stand Any man wey stand make dey fall Respect (Olamide) Chop them like high tension Chop tmo wole mo di monster mo fa leyahem like government dey chop pension Yaay (PrettyBoy) If nothing dey for boys No come yarn me breeze abeg No bring yawa come my door I get problems on my head We just want the rabba Bros our eyes dey red Chop then smoke and ganja It helps reduce the stress (Olamide) Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take Ibeshi
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse