ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Isolova
por
Peruzzi
Retornar
Letra
Intro: Isolova Bundle in my ear, bundle in my ear Daaawwgs, ayee Ah ehn Ole Ehn Ole Ahn ehn Ole Ole-le-le Ole Ehn Ole Ahn ehn Ole Ahn ehn Ole Ole Ole-le-le Ole Pre-Chorus: You wey dey chop anyhow (Ole) How far you wan kill pesin (Ole) Chop meat chop this chop that (Ole oooo) Ole-le-le-le-le (Ole) You wey dey knack anything (Ole) How far you wan wound pesin (Ole) Knack, Knack, Knack (Olе oooo) Ole-le-le-lе-le (Ole) Chorus: Hands on your head (Old soldier) Go go (Go lower) Ge-Ge (Game over) It's all what (Isolova) Hands on your waist (Old soldier) Go go (Go lower) Ge-Ge (Game over) It's all what (Isolova) Verse 1: You don do Dremo (Ole) You come do Of Lay-Lay (Ole) Now you wan do OBO (Ole oooo) Ole oo (Ole) Last time you go see Banky (Ole) Chop am clean mouth with hanky (Ole) Baby this hanky panky (Ole oooo) Ah Ole oooo (Ole) Bridge: Stop am (Olova) Who you- (Isolova) Stop am (Olova) How do you cope? (Isolova) Verse 2: Guy wey theif my jam (Ole) E say e wan drop am (Ole) That time you go see Van Damme (Ole oooo) Ah Ole ooo (Ole) Shey you say you know Don Jazzy (Ole) Say una meet for embassy (Ole) Ah, you wan jonze ya Daddy (Ole oooo, Ole) Pre-Chorus: You wey dey chop anyhow (Ole) How far you wan kill pesin (Ole) Chop meat chop this chop that (Ole oooo) Ole-le-le-le-le (Ole) You wey dey knack anything (Ole) How far you wan wound pesin (Ole) Knack, Knack, Knack (Ole oooo) Ole-le-le-le-le (Ole) Chorus: Hands on your head (Old soldier) Go go (Go lower) Ge-Ge (Game over) It's all what (Isolova) Hands on your waist (Old soldier) Go go (Go lower) Ge-Ge (Game over) It's all what (Isolova) Outro: Stop am (Olova) Who you- (Isolova) Stop am (Olova) How do you cope? (Isolova)
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse