ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Color
por
Peruzzi
Retornar
Letra
Wawawa Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Fash on the beat Yeee ye ye ye Nne biko don't jonze My love be the koko My love be the koko Come again Nne biko don't jonze My love be the koko My love be the koko That's why everyday (everyday) Na me dey for you (na me de de de) Kilode (kilode) Wetin I no do (for you) Everyday I say na me dey for you Kilode (kilode) Wetin I no do for you For you to show me your color Show me your color Wetin you give me I no know Say me I no know (set up oo) Your body like sweet sixteen omo Omo you fine and clean Say your body dey burst my thinking omo So I no fit die and leave omo Many many connect done (uhn) Many many things wey my eyes don see But girl you be like oppression (uhn) Omo no be oppression (uhn) Nne biko don't jonze My love be the koko My love be the koko Come again Nne biko don't jonze My love be the koko My love be the koko That's why everyday (everyday) Na me dey for you (na me dey for you) Kilode (kilode) Wetin I no do (for you) Everyday I say na me dey for you (na me dey for you) Kilode (kilode) Wetin I no do for you For you to show me your color Show me your color Wetin you give me I no know Say me I no know Outro: Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye (ye ye ye ye) Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse