ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Jaiye (Ihe Geme)
por
P-Square
Retornar
Letra
P-Square! Okay! Yeah! Nothing dey! Craze! Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi (Yeah!) Jaiye, Jaiye ori mi Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ima ni ihe geme, ihe geme eh Ihe geme! So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi Eh Je kan sa ma soro Je kan sa ma soro, eh Shebi na dem get their mouth Wetin dem like make dem talk I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (gege, oh oh) Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe 'Cause I no get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother, wetin you gain? So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) Jaiye ori mi (yeah) Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi (okay) Jaiye, jaiye ori mi Omo, na enjoyment We want shake body Tell dem e still dey body P-Square go make you soji Even though we too get money oh I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (ge ge oh oh) Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe 'Cause I no get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother, wetin you gain? So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (ihe geme) Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ima ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse