ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Jamboree
por
Mr Eazi
Featuring(s) : Tekno
Retornar
Letra
Zagawhat It's your boy Eazi (ye) I remember the day Wey I dey tell u sey we for dey U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan I remember the day wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan Oya baby Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper When u dey para na prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery oo That na true ‘cause me I'm with you all the way That kind cruise Oya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse