ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Donatus
por
M.I Abaga
Retornar
Letra
It's Mystro on the beat baby Mr song is my name Alter plate na the label Mystro on the beats Uncle Dona, Harrysong na the boss Let's go, ngwa! Oya call me Donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Oya call me Donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Eehh now the lady says Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus Oya na, now the ladies call me Oh my oh, (they call me) oh my oh, (they call me) oh my oh Donatus Kokoroko, crayfish Ojuku banga, It's a hit I remember when we dey for streets Who know we before Now that we are popping it Everybody talks I push truck, wheelbarrow I enter gutter sef, oh my oh Eeeehh ehhh when God turn your story to glory You go think sey na fake But na real Ohh when God turn your story to glory You go think sey na fake But na real Ohh Dona, na me be this, donatus Ohh yeahhh everybody call me donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Oya call me Donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Eehh now the lady says Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus Oya na, now the ladies call me Oh my oh, (they call me) oh my oh, (they call me) oh my oh Donatus M.I. call me donatus I am part of Johna's crew I am friends with Donald Duke See I am well fed I am well red like tomatoes I get yacht, come and cruise You like motor, come and choose If na turn up? Come and booze Coming from my past They believe I would come and loose But I been chop up Madam nyem Andrew's M. Now look at my story From ghetto to glory They laugh me before like Clarus and Grengory but Shout out to Paulo? And to Audu Makouri I'm telling my story And making history yeh See business is fresh and I'm living in mansion My throwback is ugly? My present is handsome? Papa God has done it There is nothing he cannot do Everybody call me DONATUS Nowadays when I enter party Everybody scatter Ladies going gaga All d boys the maga I can't forget sey na the same Dona I can't forget sey na uncle Dona Money good oohhhh Believe me when I sey money good oohhh I push truck, wheelbarrow I enter gutter sef, oh my oh Eeeehh ehhh when God turn your story to glory You go think sey na fake But na real When God turn your story to glory You go think sey na fake But na real Eh eh Dona, Dona dona dona eehh dona Oya call me Donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Oya call me Donatus Eeehhh Donatus Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus Eehh now the lady says Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus Oya na, now the ladies call me Oh my oh, (they call me) oh my oh, (they call me) oh my oh Donatus
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse