ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Gold
por
Limoblaze
Featuring(s) : Ada Ehi
Retornar
Letra
[Limoblaze & Ada Ehi] Limoblaze, yeah, yeah, yeah ??? [Limoblaze, Limoblaze & Ada Ehi] I look all around I no see anything Wey go hinder me (hinder me) Cause the love wey my daddy Dey give on daily Dey ginger me Dem wan give me the dollar (I say no) Dem wan give me the Pounds oh (I say no) Dem say make I sign am (I say no) Papa God, nar You I want oh [ Limoblaze] E be like dem no know say You're my heart desire Anything wey concern you I no go retire Cause I got something More than gold Oh, my God is more than gold You're the lover of my soul For this thing is More than gold [Limoblaze & Ada Ehi] Even if nar dollar Wey dem give me E no matter Even if them pull up with a Benz I no go enter I no go leave your side We go dey till paradise Shey you day feel my vibe Me I get eternal life O Even if nar dollar Wey dem give me E no matter Even if them pull up with a Benz I no go enter I no go leave your side We go dey till paradise Shey you day feel my vibe Me I get eternal life O [ Limoblaze] Put am for inside your pata I no care For that your dollar Put am for inside your pata I no care For that your dollar Put am for inside your pata I no care For that your dollar Space, space, space, space, space [Ada Ehi] This my head, my head E correct, e correct This my name, e go loud E go loud Oya take your picture You and me together In the nearest future Make you for remember say E be everything When I begin no far I go carry my Jesus I no go need your car [ Ada Ehi] Cause I got something More than gold Oh, my god is more than gold You're the lover of my soul For this thing is More than gold [Limoblaze & Ada Ehi] Even if nar dollar Wey dem give me E no matter Even if them pull up with a Benz I no go enter I no go leave your side We go dey till paradise Shey you day feel my vibe Me I get eternal life O [ Limoblaze] Put am for inside your pata I no care For that your dollar Put am for inside your pata I no care For that your dollar Put am for inside your pata I no care For that your dollar Space, space, space, space, space
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse