ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Selense
por
Kizz Daniel
Retornar
Letra
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town See Me Now, See Me Now, See Me Now Oya now ah Ladies and Gentlemen, gossip dey for town *Dem say* Dem say, bebebe don get another writer *Dem say* Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey *Dem say* Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna *Dem say* No wonder, the boy don dey selense, *Selense oh, se* Mtcheww, sistеr abeg Selensе – Selense oh, se Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se* Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se* Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, *selense oh, se* Dem say radio don dey talk am – selense oh, se Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am – selense oh, se Dem say Paul Okoye swear say he go kill am – selense oh, se Ah brother! what about Tiwa? – selense, se Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? – selense oh, se And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem – selense, se But na who kon marry Mama Ca**? – selense, se Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense – se Dem say, bebebe don get another writer, selense – se Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense – se Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense – se No wonder, the boy don dey selense, *Selense oh, se* Mtcheww, sister abeg Selense – Selense oh, se Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se Because I leave, dem want to finish me, *dem say* You people, I swear to man na God go punish, *dem say* If the shirt is fake, blame it on the stylist,*dem say* Kiss Daniel is a musician, am not a stylist For this Industry, na me be greatest, *selense* Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, *selense* Weytin happen if i like Chidinma? Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, *selense – se* Dem say, bebebe don get another writer, *selense – se* Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey,* selense – se* Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, *selense – se* No wonder, the boy don dey selense, – *Selense oh, se* Mtcheww, sister abeg Selense, – *Selense oh, se* Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se* Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se* Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, *selense oh, se* Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, *selense – se* Don Jazzy slack, Linda marry *selense oh, se* Na swear kill MMM Founder oh, *selense – se* Pharaoh, let my people go – oh oh oh oh He don marinyege eh eh They don dey run their mouth oh They don kolomala, dey round the round about Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, *selense oh, se* Respect my experience, don't be childish, *selense oh, se* Cos the older the wine oh, selense The stronger the wine oh, selense So humble yourself oh, selense Eh He just dey start oh eh No wonder, the boy don dey Selense, *selense – se* Mtcheww, sister abeg Selense, *selense – se* Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se* Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se* Na so them say concert no go full oh oh ohh, *selense – se* *Suki Sound* Yung Alpha
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse