ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Find A Bae
por
Kizz Daniel
Retornar
Letra
Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh I'm almost 30, mumcy dey worry person Say when I go bring home shawty Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah I don't know mumcy O madun, o madun ki ma ri I like anythin' wey never cast Moni popcy mofi jo, kos'omo ele Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Yes (Find a bae) Go shawty Mumcy ni k'olo find a bae oh Tobi, don't rush (Find a bae) Oh yeah, one, two, three, four Daniel, you too like woman short The person wey do me, do me bad oh 'Till I travel to Banglad Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan If I marry, I marry And if I marry I tire, I go jaah oh Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse