ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
CHOPLIFE
por
King Promise
Retornar
Letra
You know how the thing go King, King Promise Alongside (yeahhh) No-na-na na-na-na-na-naaa Patoranking mi dey here Whayasay? More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-еy Tininin-tintintin yeayy-ey Me I camе and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Yeah-yeah yeah Over oh, we de ball hard like Drogba oh We going up, never go down oh And we stay fly, never sober oh, ay-ay Pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh Pull up in a G-wagy oh my oh Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game So me no come to dey play-ay Oh-nahh I no know wetin i go do, Jehovah bless mi I no fumble You know mi faya cyan cool oh, anytime I walk I will never stumble And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle You talkin'-talkin' too much but omale Anytime you hear (bang bang) you go sorry Now the money long from Lagos to Tamale And the crown dey inna mi house Adewale, ah-ya Different post, different style, different clothes, different flight Oh high and high, oh seen the sky Different days, different cars Shine with the stars, money money money is all I see More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game So me no come to dey play-ay Oh-nahh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse