ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Gbese Gbese
por
Kaptain
Retornar
Letra
It's Shy Beats It’s your boy Kaptain Argh argh ZaZa Shey u tok say I be your guy Why e be say I dey progress you gather people around dey preach lie? You no know say if you give me your wings and I give you my wings Say together me and you we fit fly? You no know say if I get and you happy you get and I happy Tell me how the account go fit dry? Instead you dey happy I dey trek only you dey drive You wan be my boss for the rest of your life You no want mek I cash out abi you be guy man wey get black heart? We dey hustle till the bee everyday on a steady we dey survive on last card Well day must break again and old takers must surely take again Breeze dey blow outside You no fit tok say e go blow Ola no blow Ade Chee!! Igwe igwe igwe gwe gwe gwe Igwe gwe gwe Igwe gwe gwe igwese gwese gwese gwese E don burst ×2 Chei omo I just say mek I tok say oluwa don break my saving box I'm now looking different chee! Gimme money you say money no dey Gimme update you say update no dey Show me the way you say you no know road But for your neck you wear like 15 gold See brother man reason am How e for dey say you pull up inna Benz and I pull up inna Range Tok say e no go make sense Charlie tok say e no go mek sense Instead I dey drink water you dey eye my cup I dey cook beans you wan tek my pot You see me with butter you dey hide your bread You get plenty women you still dey eye my girl Forget say frog no dey jump go back This money no go follow us go back So guy no dey loose guard your real guy Cus inside life every guy man must see light Chee!! Igwe igwe igwe gwe gwe gwe Igwe gwe gwe Igwe gwe gwe igwese gwese gwese gwese E don burst ×2 Chee! Omo I just say mek I tok say Oluwa don break my saving box I'm now looking different chee! Every guy man wan dey where im Gucci gang dey Normal level Chee! It’s your boy Kaptain Argh Argh! It's Shy Beats
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse