ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Door
por
Joeboy
Featuring(s) : Kwesi Arthur
Retornar
Letra
Joeboy ‘ pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (ye) You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya opеn your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your housе Oya open your door Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Pull up on your matter and I'm always on time Sey na only you other girls on the side Do them chuku chuku like sey na porcupine And I like your way so I must say You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I'm in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be Eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse