ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
I Gat It
por
Iyanya
Retornar
Letra
Eh! pretty girl give it up Come feel me well, let's live it up They say your man no dey treat you right Every night say na two fighting That space I'll fill it up This sporty don't hate, I'll build it up Maybe you'll come feel me well, let me treat you like a queen that you are.. Oh why! oh why! oh! Oh why! oh why! oh! oh Oh why! oh why! oh! Oh why! ah ah ah.. (the way you're sitting i'm afraid but i changed the game dat you want cos' i) I got it, i got it (got it) Ma lo ma lo.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. I got it, i got it (got it) Shey na lovin' wey you want 24/7 ama turn you on.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. Dem girls wan tear me up Na you I choose girl I wan luv you up I be the man wey go treat you right And if dem try you, I go fight I swear me girl, I won't give you up Your luxury and things I'll tear it up And ama come inside, and will show you the moon and the stars.. Oh why! oh why! oh! Oh why! oh why! oh! oh! Oh why! oh why! oh! Oh why! ah ah ah.. (the way you're sitting I'm afraid but i changed the game dat you want cos' i) I got it, i got it (got it) Ma lo ma lo.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. I got it, i got it (got it) Shey na lovin' wey you want 24/7 ama turn you on.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. Whoa oh! whoa oh! whoa oh! oh! (whoa oh! oh!) (ma lo go slow, oh) Whoa oh! whoa oh! whoa oh! oh! If you're ready I'm ready 'cos I've been thinking lately We should go see Your mummy (mummy) Your brother and my baby (baby) I made mistakes I made promises and failed But this time Is the right time I gotta.. I got it, i got it (got it) Ma lo ma lo.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. I got it, i got it (got it) Shey na lovin wey you want 24/7 ama turn you on.. I got it, i got it (got it) Baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh.. Ma lo go slow oh.. Ma lo go slow oh..
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse