ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Chukwudi
por
Iyanya
Retornar
Letra
Kennis music number one It's joe el amadi It's iyanya We are serving a living God Oh chukwudi hey That is why we no dey fall Oh chukwudi hey My brother i've seen it all Oh chukwudi hey Mama chukwudi hey Oh chukwudi hey Kposiya chukwudi hey Chukwudi hey Oluwa chukwudi hey Chukwudi hey Omo cha chukwudi hey Chukwudi hey Allah chukwudi hey Chukwudi hey Na so We dey ride we no dey fall oh E no easy at all at all We dey move we no dey stop Bad belle people want make i fall But na we dey work na dem dey talk See monkey dey work oh na baboon dey chop Dem want to chop wetin we dey chop E nor go easy baba dey we top Easy come and easy go If you hustle you go grow Nothing good comes easy oh That's why i say oh We are serving a living god Oh chukwudi hey That is why we no dey fall Oh chukwudi hey My brother i've seen it all Oh chukwudi hey Mama chukwudi hey Oh chukwudi hey Kposiya chukwudi hey Chukwudi hey Oluwa chukwudi hey Chukwudi hey Owoicho chukwudi hey Chukwudi hey Allah chukwudi hey Chukwudi hey There is nothing wey fit hot like jollof oh hey There is nothing wey fit pa** your love oh hey A very big god oh aiih Is always by my side aiih A very big god oh aiih Na him love dey reign oh in my life Kposiya chukwudi hey Chukwudi hey Abasimi chikwudi hey We are serving a living god Oh chukwudi hey That is why we no dey fall Oh chukwudi hey My brother i've seen it all Oh chukwudi hey Mama chukwudi hey Oh chukwudi hey Kposiya chukwudi hey Chukwudi hey Oluwa chukwudi hey Chukwudi hey Omo cha chukwudi hey Chukwudi hey Allah chukwudi hey Chukwudi hey (Instrumentals) Brain on the mix Kposiya chukwudi hey Chukwudi hey Abasimi chukwudi hey Chukwudi hey Owoicho chukwudi hey Chukwudi hey Allah chukwudi hey Chukwudi hey
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse