ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
For Here
por
Buju
Retornar
Letra
[Verse 1] My girl it's ironic that you're all need Fejo, ko pami, you know, I'll be there for sure listening to you Just do what you do, girl I'm watching you I'm thinking bout what we bout to do No joking o, we'll take it slow, the way you like it o Ironic that you're all I need and you know it's true Baby you go wound person Shey you know something See dem no dey tell person You go see something You go learn lesson Shawty a drug, she my medicine You go wound person Shey you know something See dem no dey tell person You go see something You go learn lesson Shawty a drug, she my medicine [Chorus] Na for here? Shеy you dey whine me for hеre? Shey na for here, shey na for here Wey you wan dey whine me for here Na for here Shey na for here? Wey you dey whine me for here? Say if I here say na for here? Wey you wan dey whine me for here? Shey na for here, shey na for here Shey you dey whine me for here? Say if I hear say na for here You wan dey whine me for here [Verse 2] Oh baby I go sit up o When it comes to you You my Juliet o I'll be your Romeo Make dem give chance o When you coming through Shey dem no see you? Obirin meta o oo Zanzibar Zanzibar Your body takes me on a trip so far Born sinner, born sinner It's your temple I'll worship, from afar Zanzibar Zanzibar Your body takes me on a trip so far Born sinner, born sinner It's your temple I'll worship, from afar [Chorus] For where? Shey you dey whine me for here? If I hear say na for here You wan dey whine me for here? Shey na for here shey na for here? Shey you dey whine me for here? Say if I hear say na for here You wan dey whine me for here Shey na for here, shey na for here Shey you dey whine me for here? Say if I hear say na for here You wan dey whine me for here [Outro] Oh baby I go sit up o When it comes to you You my Juliet o I'll be your Romeo Make dem give chance o When you coming through Shey dem no see you? Obirin meta o oo
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse