ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
New Born Fela
por
Bella Shmurda
Retornar
Letra
Used to the good life I never pray for the bad time You know money good sha Anything wey stress I no like sha No thank me don’t mention I just wanna love you intentional No pressure no tension I just wan love you exceptional Motherf**king Babylon I no stop till I get enough I no wait my journey long Make the money full pa** burdilon I no girl wey dey use toy I no care baby na your choice And I fit but you don perignon Nobody go run your marathon I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my mattеr, use kayamata I know the matter, thе matter don’t matter I be naija don dada Baby sho wapa , emi kon fela Call me jigga, I no get dada Love my cigar, do re mi fa so Kalakuta ni mo wa sha Hello! Many things I see life ko ma easy Oya kilotunfeso, abaso Kulukulu so, miogbowon Oya kilonso, mio ran wan Miolejo, mio moto Gongo aso, kutupa awu Wangelewa tobarimi loru Ayen lo to barimi l’osun Kosewu na me go ball you Motherf**king Babylon I no stop till I get enough I no wait my journey long Make the money full pa** burdilon I no girl wey dey use toy I no care baby na your choice And I fit but you don perignon Nobody go run your marathon I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamata I know the matter, the matter don’t matter Jesu go to calvary No alawee, just for your sins Don’t make me your enemy Many things I see, life koma easy
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse