ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Commas
por
Ayra Starr
Retornar
Letra
(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me (Oh) Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability on gbona (On gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion) Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse