ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Yayayo
por
AWU
Retornar
Letra
(DJ Karl upon the beat) Uuuh uuuh uuuh Wowowowo yea yeah yeah Awu sing song Awu sing song La vie jolie, l’argent est chaud à mort Oublie la bière maintenant je veux Ciroc For Kongossa, you no go lock your mouth Tell Monica, tell Monica say I don di run e pala The musician wey comot Cameroon That musician wey comot Cameroon I sing the song and people saw my song Ma song go make’am echo and side side For Cote d’Ivoire they do me Yayayo Nigeria People do me Yayayo Ma Ghana girls do me Yayayo Kampala girls di do me Yayayo Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Yeah! I kill the beats when I control the surface Sol la so titi la so la fa sol I be manyaka boy for grow I suffer Because I no get man wey dey for up Ma vie va changer mon Dieu est en haut Je marche vers mon succès Ma vie va changer mon Dieu est en haut Je marche vers mon succès Ohh yeah The musician wey comot Cameroon That musician wey comot Cameroon I sing the song and people saw my song Ma song go make’am echo and side side For Brazzaville they do me Yayayo Soweto girls they do me Yayayo For Mozambique they do me Yayayo Angola people do me Yayayo Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Everywhere I go they put their eyes on me If I ever do you wrong, accept apology yeah Everywhere I go they put their eyes on me If I ever do you wrong, accept apology yeah yeah yeah Bamenda people do me Yayayo Douala people do me Yayayo Yaundé people do me Yayayo My UB girls do me Yayayo Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse