ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Who Talk
por
Adekunle Gold
Retornar
Letra
No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na ni If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes Shine your eyes Well well Price dey rise Come correcti o, well In my vibe No deny I decide I love my life f**k with me, you go see Don’t f**k with me, you might get zеro chances Live your life my dеar No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na ni If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes Shine your eyes Well well Price dey rise Come correcti o In my vibe No deny I decide I love my life f**k with me, you go see Don’t f**k with me, you might get zero chances
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse