ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Somebody Great
por
Aṣa
Retornar
Letra
I am no longer a child Bear bear don show Junior don grow oh oh na na na I am so happy for my life E yin Oluwa logo oh oh Ferowi don go oh oh na na na Brother if i don dress dey go If you sabi me before As we dey sing kakiri eko Them tell me story story oh But now i thank God for saving me Thank God for loving me Me i thank God for taking me From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great eyan pataki From nobody to somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great eyon pataki Oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody grеat olokiki Oh oh oh oh oh oh oh oh Smebody great eyan pataki From nobody to somеbody (Oh oh oh oh oh oh oh oh) Shebi na God wey dey do am for me (Oh oh oh oh oh oh oh oh) Shebi na God wey go do am for you Somebody great eyan pataki From the day wey the doctor start announce Say see wetin my mama baby bouncing The blessings just dey flow like fountain And it crush their scar and high as mountain ye Angels dey join me singing My people and my boys dey join me dancing And jumping spiritual something And it's true that my voice will stop the bombing yay Stop the bombing yay And stop the fighting My people hear my voice and start uniting Uniting cause all we need is one love One love o (4ce) I say one love cos that's the way it is From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great eyon pataki From nobody to somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great eyon pataki Early in the morning Get up put my shoes on All i have in the world is my guitar and my soul Don't know where this road leads Don't know where it would take me I just have to keep on pushing through Mo wa di eniyan ti aye n p'ariwo E wo wan ban shey n p'ariwo That's the right thing Uniting but happy too just wanna be free Cause when the music feels alright Everybody feels alright No matter what colour you are Or what car you drive yay From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great eyan pataki From nobody to somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great eyon pataki Oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great olokiki Oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great eyan pataki From nobody to somebody (Oh oh oh oh oh oh oh oh) Shebi na God wey dey do am for me (Oh oh oh oh oh oh oh oh) Shebi na God wey go do am for you Somebody great eyan pataki
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse