ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Ori Mi
por
9ice
Retornar
Letra
Another free style Is a free style Free style thing you know Alapomeji eh Terry g eh Everybody eh Ori ori eh Jowo jowo Ori ori gba mi eh I say my head eh Abeg carry me go place Wey I want to dey Listen up Sometimes in our life We trying we hustling We trying and we strive But make we no fight And make we try put sand sand For person garri eh hi What you gat is never what I gat So don’t you try to cut we betting Show some love And you’ll see sey tomorrow God go turn and show you too eh Oya lеt us pour our holy water Oya let this peacе reign in our mind Oh mama eh Oh papa eh I thank you eh Everybody eh Ye ori eh Abeg carry me go place Wey I want to dey Everybody eh My head eh Abeg please carry me go place Wey I want to go Ori ori mi Apesin e Ori Ori Ori ori mi Eleda mi Ori Ori Ori Ori Itono mi Ayanmo mi Kadara mi How am living My proceeding From the beginning Oh lord Na you do am so Oh lord Na you make am so Use me as an example to others To show people sey You are the most high Perfect any perfection in my life Show me your greatness And your most kind Ori mi Je ki alanu kan dide Je ki okiki mi goke Ori ori eh Efuku me Oya touch your head eh And prophesy positivity into your life Again Everybody hmmmm Ori ori mi Jowo jowo Olorun gbemi soke Everybody say my head eh I say make you carry me go big big place Chai chai Obsanjo know me Fashola sef Even goodluck know me Dem pikin all their pikin know me I swear them dey walangolo Walangolo Walangolo eh My head eh My head eh Everybody oya touch your head eh And prophesy positivity to your life Again Everybody say ori mi Ori mi eh Ori mi eh ah ah ah Oh no no no Abeg carry me go up Carry me go up eh Oh my god You know sey and we trying And we showing love dey go Oh my god I done serve before So as I be as a master *** Oya make you dey cast am go Chai oh no no no no Eye meme me me me I say am am king kong Wey dey sing song Wey dey rock up iin the club And everybody dey want to Dey ginjah the swagger dey go Oh no no si lala Wo si wo si lala si lala Ori mi ye My head eh My head eh Everybody sey ori ori eh Ah oloun jowo jowo Gbemi soke My head eh My head eh My head eh ah
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse