ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Last Bus Stop
por
9ice
Retornar
Letra
All the things I say I won do Now am doing them All the place I say I wan go Now am going there Na your na your fault be that Na your, na your fault be that If I fail once again Na you people go blame You dey drive me insane People know you scatter my brain You be my last bustop Omo o jo ge You be my last bustop Omo o n jo ge, o n jo ge x3 Jen yi ata, jen yi ata x3 You be my last bustop Omo o jo ge x2 Warido baby boo I go hug transformer because of you Nothing wey I no fit do I no be bloody fool I know wetin I dey do Ife lo mu mi gentle Mi o le ru e, toori omo iwo lomu da Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o Obi gbe lagba iyawo wa lojo x2 You be my last bustop Omo o jo ge You be my last bustop Omo o n jo ge, o n jo ge x3 Jen yi ata, jen yi ata x3 You be my last bustop Omo o jo ge x2 Omo je a da bo ogbon You wash your cloth kin de ma fole Kole, ma je kin de ile Farabale, silifa ton soro yen o fe jen be I love you ma jen yo gege Baby oya si gege I love you no be lie You dey blow my mind titi lai lai You need to come see my mama and you go realize Ko de bimi da o, kin gbe ale wale o Ye,mi girl o, mo ti mu aya wale o You be my last bustop Omo o jo ge You be my last bustop Omo o n jo ge, o n jo ge x3 Jen yi ata, jen yi ata x3 You be my last bustop Omo o yo ge x2 Simbo chris, o n jo ge o Arabizzile o n jo ge o J17, a n jo ge o Alapomeji o n jo ge
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse