CORRECT LYRICS

Lyrics : Japa

*JAPA*

Yeah moti ja pa

DJ ADDMORE
OTIYE CORRECT CORRECT MUSIC

BADYOUTH verse

It’s 7 to 5
I mean 7 to 4
Keep your ear for door
And your feet on the floor

Bobo ti lo
Owo ti kpo
Gimme yam fries
And put am sh*tun

All my Gz we groove we all out
Fall out the girls dem fall out
Two girls for me with big stout
I no like origin e don cast

Chorus

Jakpa o
Moti jakpa o X4

BUCHO DEGO Verse

They got me running like a muthaf**kin thief in the night
Wetin i do them? just tryna live my life yeah
Wana catch mi try yeah
Moti Ja pa oo
So mi light up
Smoking, indo
Naso dem barge in japa (through the window)
Japa japa japa
They see d man Dey flex like e concern dem
Make dem no ever think say dem fit catch me japa japa japa japa

Verse 2
Dem no fit use me catch cruise
Just tryna be an omoluabi

Person wey Dey hear word no dey make mistake
No be who vex pass dey win fight

Catch me if you can na u sabi
I’m only tryna fix my fam a hot plate

They be waiting on me tryna catch me
Moti ja pa I’m on the highway

Running from the feds
Running from the cops
Running from the parasites

No go dull am
No go dull am my guy

BADYOUTH
BUCHO DEGO