CORRECT LYRICS

Lyrics : True Love

(INTRO)
Yeah yeah, Yeah yeah
Yeah yeah, Yeah yeah
Happy days, happy times
Happy days, happy times

(CHORUS)
Dj play that happy music
(Wan forgeti my sorrows)

Make them play that happy music
(Forgeti my sorrow and sing along)

Make hin play the happy music
(Wan Forget my sorrows)

Make the people sing along
(Leave the negativity for back)

Ahh yayayana nanananana
(wosa, Osa)
Ah yayana nanananana
(wosa, Osa)
Ahh yayanana nanananana
(wosa, Osa)
Ahh yayanana nanananana
(wosa, Osa)