CORRECT LYRICS

Lyrics : I no dey see you sef

Ma ma Magnom
My name is Raquely
Joey no dey hear
Woa anfeeli no
Me me tag ne y3 Sark
Get em
Little Shaker

I say there’s no time for dolling
Wɔbaabi akε wɔ baashwε
Movement be the running
Ai straight to gbεkε
Success is nearer
A few steps away
E no bi say I dey rush you
What I just dey try talk you sey
I no dey see you sef
I no dey see you sef
I no dey see you sef
I no dey see you sef

Ya polo hmm
I dey try see you but
Me yε aboa anka me yε bat
You then me never go fi chat
From the look of things I no dey see jack
Ibi true abi blind to the fact
Say I no dey see how abi wack
Funny enough I no dey fi gbaa in ma raps
Now i dey make you dey sharp
Make you come laugh me sorry
You just dey want make I fall
Make you come take my place, swine
But of all the names I never dey look
Uche face self
Rich house , Stevie
Blind Messiah I no dey see you sef
Shaker if you dey do track about mumu feature me
'Cause Joey no dey hear