CORRECT LYRICS

Lyrics : Egungun

Egungun
Pls be careful
Motor go jam u
Na express u dey go oo

I say egungun
Pls be careful
Cos Motor go jam you
Na express you dey go oo o

Egungun pls be careful
I don dey tell u before say anything wey u wan do
Make you dey look left look right
Before u go dey chook eyes
If not na trailer or motor go calm you

Ikun kan ilekun
Ko to soda mo de sofun
No be so dem dey do life
Buh ko gboro ti mo sofun
Na so the matter just escalate
And people come dey reason say we dey exaggerate

Mo pariwo nigbati motor nbo buh you dey there since
And I dey para buh you go dey do like jjc
O LE NAYAN LEGBA mo bai ko sese nsin
To your grave Imma bring more flowers(flour) than "Ray's Pastries"

Egungun
Pls be careful
Motor go jam u
Na express u dey go oo

I say egungun
Pls be careful
Cos Motor go jam you
Na express you dey go oo o

Egungun Egungun egungun
Mo ni Ko se suru
E don apn and I don tell am
Na so paparazzi been come around and dem won check am

I no know say e fit end like this
You can't even imagine the amount of stress I feel
You for hear wetin I dey yarn even if you vex at least
You can't be to careful out there If you get my gist

You weren't deep enough to understand you no well yet
So like premium jumia delivery you go express
That ain't where you're supposed to be forming no gangsta Bro
Na so motor go end your story like Snapchat post

Egungun pls be careful
Motor go jam you
Na express you dey go o

Egungun o egungun
Egungun o egungun
Hey
O ti gbabe lo o

Egungun o egungun
Egungun o egungun
Aye
Mi o ma ri e mo o o

E e e
Oh no no no no no no no o
Mi o ma ri e mo o
Aye
Padi mi e
Nibo lo lo
Hey
Mi o ma ri e mo o o

You weren't deep enough to understand you no well yet
So like premium jumia delivery you go express
That ain't where you're supposed to be forming no gangsta Bro
Na so motor go end your story like Snapchat post

Egungun
Pls be careful
Motor go jam u
Na express u dey go oo
Egungun

Pls stay home and wash your hands

I LIKE THIS!