AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Reason You
par
Rema
Retour
Paroles
Another banger Oh omo won Are you taken or are you available? Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you Odé n kpemi lomogo I don turn laughin' stock to my friends Say superstar boy like me For one girl I just dey fool myself You are special to me I no fit reason you less You dey shack me like pami From the day wey I see you Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anything you want I go give you like say I be genie And the way you dey move E be like say you get boyfriend I say make I ask you Oh omo won Are you taken or are you available? (You available-ooh) Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you (Anything in you) I no go reason you (I no), I no go reason you I no go reason you, I no go reason you (I no) I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh) You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm) Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you (Ayy), I no go reason you I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh) I no go reason you, I no go reason you Girls dey find me unto globally You see me first hand and you no kolobi The thing dey muzz me And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic Girl I'm sorry on behalf of everybody Shey na money, take am baby kilokanmi Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anything you want I go give you like say I be genie And the way you dey move e be like say you get boyfriend I say make I ask you Oh omo won Are you taken or are you available? (You available-ooh) Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh) I no go reason you, I no go reason you I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah) I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh) Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire