AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Ojoro Cancel
par
WizKid
Retour
Paroles
D'Prince is here Lelelelelele ye ba Ice Yeba ye yebam Yaaga Olelelelelele yebam Yeba eyy Omoba Tele mi kia kia Tele mi kia kia Oh baby kia masa Oh baby maza maza I'm knocking on your door Can I come inside? I know what you like Oya break it down Every party, she dey shut it down Everytime when she hear the sound Me just dey wait I go takе you down.oiiii Oya take it up I like the way shе dey back it up This matter we go take it up If the party dey dull she go wake it up... oiii From Lagos to Sokoto Gwagwalada to Soweto Dem wan follow me gbalaga See them, they be bursting that sokoto Oya follow me baby o My fine fine baby o I'm loving you baby o We can do anything wey you like Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give e me I dey give you, give e me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you make I take small Dem dey feel am for Gwagwalada Dem dey feel am for Adamawa Dem dey feel am for Anambra For Na**arawa dem dey cause Kasala Baby whine o Ahh do am o, whine o This your whine o ****** Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give e me I dey give you, give e me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you make I take small Tickle me, tickle me, tickle me Tickle me Come tickle my soul Tickle me, tickle me, tickle me Tickle me Come tickle my soul Ice baby Fine well well You posh pa** Posh paname Hot Omotena Watanamera Tele mi kia kia Tele mi kia kia Oh baby kia masa Oh baby maza maza I'm knocking on your door Can I come inside? I know what you like Go down below Omoge I like your soft pillow The way you rock it o Omoge you go kill person o Go down below Omoge I like your soft pillow The way you rock it o Omoge you go kill person o Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give e me I dey give you, give e me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you make I take small
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire