AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Japa
par
V.T.
Retour
Paroles
*JAPA* Yeah moti ja pa DJ ADDMORE OTIYE CORRECT CORRECT MUSIC BADYOUTH verse It’s 7 to 5 I mean 7 to 4 Keep your ear for door And your feet on the floor Bobo ti lo Owo ti kpo Gimme yam fries And put am sh*tun All my Gz we groove we all out Fall out the girls dem fall out Two girls for me with big stout I no like origin e don cast Chorus Jakpa o Moti jakpa o X4 BUCHO DEGO Verse They got me running like a muthaf**kin thief in the night Wetin i do them? just tryna live my life yeah Wana catch mi try yeah Moti Ja pa oo So mi light up Smoking, indo Naso dem barge in japa (through the window) Japa japa japa They see d man Dey flex like e concern dem Make dem no ever think say dem fit catch me japa japa japa japa Verse 2 Dem no fit use me catch cruise Just tryna be an omoluabi Person wey Dey hear word no dey make mistake No be who vex pass dey win fight Catch me if you can na u sabi I’m only tryna fix my fam a hot plate They be waiting on me tryna catch me Moti ja pa I’m on the highway Running from the feds Running from the cops Running from the parasites No go dull am No go dull am my guy BADYOUTH BUCHO DEGO
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire