AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Everything [Amen]
par
Timi Dakolo
Retour
Paroles
Hummmmmmmmm Humm humm humm hummm Humm humm humm humm humm humm Everything you put your hand go work amen! Your name go open doors amen! You self go be a boss amen!!! amen!!! amen!!! Everything you put your hand go work amen! Your name go open doors amen! You self go be a boss amen!!! amen!!! amen!!! Every hustler get him day hey hey Wet the hustle go come dey pay hey hey Your own e no go tey amen amen amen If you dey find work do your own oh oh God self go do him own oh oh And flesh go cover bone amen amen amen If you believe me say amen!! Amen If you believe me say amen amen If you believe me say amen amen amen amen Everything you put your hand go work amen Your name go open doors amen You self go be a boss amen amen amen Everything you put your hand go work amen Your name go open doors amen You self go be a boss amen amen amen Sister wet wan marry since hey hey Anty wey dey find pikin hey hey One day you go born twins amen amen amen Tenant wey don lose him job job job Landlord come dey do like God God God One day you go be land lord amen amen amen Good news go locate you amen Watch and see ee no go tey If you believe me say amen oh amen amen amen Everything you put your hand go work amen Your name go open doors amen You self go be a boss amen amen amen Everything you put your hand go work amen Your name go open doors amen You self go be a boss amen amen amen Long life go follow you amen Strangers go favor you amen Great men go honor you amen amen amen One day you go sign the cheque oh amen You self go drive a benz oh amen This life go still make sense oh amen amen amen Your children go make you proud oh amen Bad people no go pull you down oh amen One day you go run this town oh amen amen amen You self go spray me money amen Baby go call you honey amen You self go host party amen amen amen Dangote go be your friend amen Otedola go be your friend amen Adenuga go be your guy amen amen amen Elumelu go be your guy amen Abdusamad go be my guy amen Rabiu go be my guy Amen amen amen Your life no go end in shame amen Your business go bring you gain amen If you believe me say amen amen amen amen Amen!!!!!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire