AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Whine for Me
par
Timaya
Retour
Paroles
Orbeat Yeah yeah yeah Hey Leggo Edanos, yeah yeah Leggo Huh Chorus: Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there Anything that we do, say my girly dem want to dey there Everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there Anywhere that we go, see my girly they want to dey there Verse Now baby touch me don’t stop Baby hold me don’t stop Haa I say nah better pickin, she sabi the thing Baby touch me, don’t stop A long time I dey feel you baby How many times I go tell you baby I love the way you dey touch me baby Baby girl u dey drive me crazy Hee, they wanna whine for me They wanna bend for me They wanna roll am for me Sexy body whine for me Chorus Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there Anything that we do, say my girly dem want to dey there Everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there Anywhere that we go, see my girly they want to dey there Verse Everybody now Hey, the girl den want me The girl say she cannot leave me Everynight she want be with me Dey tell me dem be want me Edanos o, dey want o The girls dey want to touch us o Anywhere o, we are go o Say the ladies, everybody they Hee, they wanna whine for me They wanna bend for me They wanna roll am for me Sexy body whine for me x2 Chorus Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there Anything that we do, say my girly dem want to dey there Everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there Anywhere that we go see my girly they want to dey there Verse Everybody now When we pa**, nah we dem dey talk about When we turn, we see dem for roundabout When we sing, the girls demma run to us When we give, the girls demma come for more Cos its GreenCash Our money long, we dey dash Yeah yeah yeah We too bad, Huweh I be better pickin, and I sabi the thing Chorus Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there Anything that we do, say my girly dem want to dey there Everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there Anywhere that we go see my girly they want to dey there Hee, they wanna whine for me They wanna bend for me They wanna roll am for me Sexy body whine for me x2
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire