AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
You Must Feel Am
par
ThisisAQ
Retour
Paroles
(intro: Oxlade) Feel am o, feel am, feel am o 'cos you must to feel am o Dem?no?born you well,?you must feel am o We be?the baddest in this bi-h (I told y'all) We be the baddest in this sh-- (I told her) Ain't nobody do it like we Oh na na Ain't nobody kill it like we As I dey vibe you must to feel am o As I dey sing you must to feel am o Any song wey we drop you must to repeat am o Anything we do you must to feel am o Hey Its about to get really really real I'm about to say stuffs you really gon feel And I'm about to kill every other rapper for a hundred Naira bill I know say e hard o, naija economy e bad o Ain't got a lambo Gallardo, but if you put in work you could be sitting in the Prado First, give me light make I charge o Na hustle I dey hustle no be jazz o Me I no dey brag so when they tell me I'm a savage I be like emi-nah-though But that's light work, Loose told me to be nice but- If your girl got a nice b***, 'mma stick it in and go deeper than a knife cut She go feel am, abi she no go feel am You sef you go feel am, abi you no dey feel am You must feel am, you go feel am Abi you no dey feel am, you must feel am As I dey vibe you must to feel am o As I dey sing you must to feel am o Any song wey we drop you must to repeat am o Anything we do you must to feel am o It's all about the hustle these days Every body moving like a crook these days No be by who sabi book these days Boys no dey buy food na to cook these days But keep it on a low these days, HIV dey the streets these days STDs steady blessing gees, guys no dey go raw It's too risky these days Show me your friends and i'll show you who you are I no get friends, you can't tell me who i am I no get benz but i can show you to my car I no get girlfriend so keep our lady afar I just pay rent no dey ask me how far I no dey do runs girls, no dey show me your bra I no come here to dey form superstar Guy please just show me the bar We be the baddest in this bi-h (I told y'all) We be the baddest in this sh-- (I told her) Ain't nobody do it like we, ain't nobody kill it like we As I dey vibe you must to feel am o As I dey sing you must to feel am o Any song wey we drop you must to repeat am o Anything we do you must to feel am o
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire