AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Pareke
par
Teni
Retour
Paroles
Ogogoro be like woman o If you shak am you go high o Dr Dolor Entertainment Wetin shak woman pa** o Na money money Wetin shak man pa** ooo Na Ikebe o ikebe o ikebe o Oya baby pareke Everybody start to dey pareke For Isolo dem dey pareke In the luku dem dey pareke For Unilag dem dey pareke Everywhere dey dey pareke For Enugu dem dey parеke For Okota dem dey parеke pareke pareke Give me sweet palmie I want taste your palmie o Wey the dance wey the party o I want to dance and faaji Who feel dance show me now now now Where dem dey show me no now now Who get craze show me now now now Where dem dey show me now now now Eypanji prokoti E say Teniola baby roll waist Eypanji prokoti E say Teniola baby roll waist Wetin shak woman pa** o Na money money Wetin shak man pa** ooo Na Ikebe o ikebe o ikebe o Oya baby pareke Everybody start to dey pareke For Isolo dem dey pareke In the luku dem dey pareke For Unilag dem dey pareke Everywhere dey dey pareke For Enugu dem dey pareke For Okota dem dey pareke pareke pareke This ikebe go put you for trouble Omo stop to dey fumble o If you talk to much you go mumble o My ikebe you go stumble o You go dey do like a paraga person You go dey start to dey waka like a paraga person You go dey drink like a paraga person Start to dey move dey misbehave like a paraga person Eypanji prokoti E say Teniola baby roll waist Eypanji prokoti E say Teniola baby roll waist Wetin shak woman pa** o Na money money Wettin shak man pa** ooo Na Ikebe o ikebe o ikebe o Oya baby pareke Everybody start to dey pareke For Isolo dem dey pareke In the luku dem dey pareke For Unilag dem dey pareke Everywhere dey dey pareke For Enugu dem dey pareke For Okota dem dey pareke pareke pareke Ileke fe jabo fe jabo Bebe to n gbona to ngbona Ileke fe jabo fe jabo Bebe to n gbona to ngbona Ileke fe jabo fe jabo Chilli Dr Dolor Entertainment
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire