AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Johnny (Remake)
par
Ric Hassani
Retour
Paroles
Ho ah Ehn Habokoto bokoto eh Selebobo pon the beat (Selebobo on the beat) Yemi Alade Ha**ani, oh yeah Johnny leave me follow Cynthia (oh) And I don’t know what to do (oh yeah yeah) And he talk say I no do am (ah) Like the way Cynthia dey do (oh yeah yeah) Johnny give Uche belle (oh) He talk say he wan marry Nene (oh) Nwokem ke di fe neme (ke di fe neme) Johnny mo, Johnny mo I no leave you follow Cynthia Yеmi, wetin you dey talk? No be you wеy call my number Telling me you want to f I no give Uche belle And I no sabi Nene Yemi, ke di fe neme Yemi mo, Yemi mo Free me now, Yemi Eh Wetin dey do Yemi Eh Oh na na na na Na me be Johnny Eh So, what are you telling me? Fefe geme I’m looking for my Johnny I’m looking for my honey…(ya ya ya) You telling me this, you telling me that I say this is not for me Johnny do me conny (Johnny) Johnny do me conny (Jo-Johnny) He’s doing me this He’s doing me that But I no go tell mummy (mummy) He go Canada He go Tokyo Yesterday he say he dey Morocco He dance disco He sing Awilo Na lie Na lie, na Pinocchio This one na gobe…ayakata Original gobe See me see wahala eh Johnny leave me follow Cynthia And I don’t know what to do And he talk say I no do am Like the way Cynthia dey do Johnny give Uche belle He talk say he wan marry Nene Nwokem ke di fe neme Johnny mo, Johnny mo I no leave you follow Cynthia Yemi, wetin you dey talk? No be you wey call my number Telling me you want to f I no give Uche belle And I no sabi Nene Yemi, ke di fe neme Yemi mo, Yemi mo Free me now, Yemi Eh Wetin dey do Yemi Eh Oh na na na na Na me be Johnny Eh So, what are you telling me? Fefe geme See this girl, see this girl See this girl no be so You dey follow me for my house You wan tell me say you no know You are jonzing, you dey smoke something Tell me now, did you smoke something? When I saw you last night chilling with Ebuka, did I say something? You been calling my phone Na you give me your BB pin Now you wan come to dey form like say only me bin dey toast you since You wan put me for gobe No go work Original gobe See me see wahala eh Johnny leave me follow Cynthia And I don’t know what to do And he talk say I no do am Like the way Cynthia dey do Johnny give Uche belle He talk say he wan marry Nene Nwokem ke di fe neme Johnny mo, Johnny mo I no leave you follow Cynthia Yemi, wetin you dey talk? No be you wey call my number Telling me you want to f I no give Uche belle And I no sabi Nene Yemi, ke di fe neme Yemi mo, Yemi mo Free me now, Yemi Eh Wetin dey do Yemi Eh Oh na na na na Na me be Johnny Eh So, what are you telling me? Fefe geme Eh John, john, john, john, john, john, ah John, john John, john, john, john, john, john, ah John, john Ye-Yemi Ye-Ye-Ye-Ye-Ye-Yemi Ye-Yemi Ha**ani
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire