AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Straight From Mars
par
R2bees
Retour
Paroles
[Wizkid] We coming from Mars bro Whoa, yeah Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we dey cover on Make dem dance Make dem move Make we shayo gan ooh 5:45 baby call my phone Say many things dey Wavy take my love Say but tonight say na you dey Make me sing this song ooh [Mugeez] Make you no dey freeze Lady I go take you to the peak E be your body wey be me I wanna squeeze Quick quick quick Baby make we dance and swim Everytime you step to the beat See everybody fit dey sleep Dem no dey fit to take the heat [Wizkid & Mugeez] Rididi oo Tell everybody make dem know R2bees Starboy show When we come through Yeah we run the show Diblidibli ooh Tell everybody make Dem know R2bees Starboy show Say no brother Can test this flow [Wizkid & Mugeez] Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we…Say no brother Can test this flow Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we dey cover on Make dem dance make dem Move make we shayo gan oo 69 make you take my number Call my phone Make you tell me how you're Feeling this early morning You need to get away make you Come make we sing along oo [Omar Sterling] It don't stop no it don't stop Friday night boss boss With a fresh cut Came in a truck but We left in a droptop We on top and no we won't stop She said don't you Cut your goatee Tonight to kiss a grill Yes a peng ting she Likes to keep it real African girl she wants to Help with the bill This thing is till we die That's the way I feel Don't test this flow with the Vibes on don't dull don't slow This party no dey end Nobody wan go Refuse to be broke Everybody want dough [Wizkid & Mugeez] Rididi oo Tell everybody make dem know R2bees Starboy show When we come through Yeah we run the show Diblidibli ooh Tell everybody make dem know R2bees Starboy show Say no brother can Test this flow Party don start till The early morning We dey give dem dem show We dey cover on Make dem dance make dem Move make we shayo gan oo 69 make you take my Number call my phone Make you tell me how you're Feeling this early morning You need to get away make you Come make we sing along oo Killmatic, we had to do that, right?
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire