AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Breakfast
par
Phyno
Retour
Paroles
(Intro) (Verse 1: Ugoccie) You say pack and go Say me I’m not enough Say you no really send me You only want to shag me Tomorrow you find me come Carry your drama come Sị mụ gbahara love o Small thing you go find fault oh (Bridge: Ugoccie) No no no no I no fit do again Better better better Make I see you later later No no no no I no fit do again Better better better Make I see you later (Chorus) Ima kwa na ife di n′love Odi kwa though oh Breakfast no be your mate Everybody must chop oh Ife di n'love Odi kwa tough oh Even if you too strong Everybody must chop o Na person wey dey chyke Dey form pa** (Verse 2: Phyno) Woo! Enwem plans Plans to love you No be believe say For this life I go hurt you I kpo na Face Time Juom say I trust you Say the distance Feel say I don lost you (woo) For instance, muna gi Ji the whole city Rapu ndi mmadu And we go solve am hopefully Faa na akozi na anyi akusago woefully Faa na agbaa anyi query Na Akuko anyi bu old story Lee nu (lenu) Akubem onwem since you left me (cha cha) Imakwa na ibi n′isi m rent free (why not) Maka mdalu onwunwa wey dey tempt me Ile m anya si na Men are sc*m I hangia call, kpoo gi 20 minutes Kam try a luck, ijee kpota defence Ka i parkia bus Leegodi anya n'azu before I lookuo door (Chorus: Ugoccie) Ima kwa na ife di n'love Odi kwa though oh Breakfast no be your mate Everybody must chop oh Ife di n′love Odi kwa tough oh Even if you too strong Everybody must chop o Na person wey dey chyke Dey form pa** (Refrian:Ugoccie) Na person wey dem chyke dey form pa** Onyeemelu ịfụ na ọbụzi bada** You cover bad mind with filter With fake love and the cheap lies It’s alright cos I’m alright Everything mege but it’s alright Make everything dey for the past Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright) (Bridge: Ugoccie) No no no no I no fit do again Better better better Make I see you later later No no no no I no fit do again Better better better Make I see you later (Chorus) Ima kwa na ife di n'love Odi kwa though oh Breakfast no be your mate Everybody must chop oh Ife di n′love Odi kwa tough oh Even if you too strong Everybody must chop Ima kwa na ife di n'love Ife di n′love oh oh oh Swaps Ima kwa na ife di n'love oh Swaps Odi kwa tough o
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire