AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Ojoro
par
Oxlade
Retour
Paroles
Boy Oxlade! Oh, boy Oxlade Ooooh yeah, (Konami the baddest producer) Ooooh! Me sef wan buy private jet Me sef wan buy mummy bugatti Ooh ooh! Me sef wan bragado Wey ah go dey worth 90 karat Ooh easy! Me sef! Ah wan give ma popsy; 10k dolls' Say make he hold am make he manage (Daddy ema binu nau ah, eyi na e di 10k yi mu) Again again ah come ask my brother Sef that 1 milli wey ah send when you ask me change! E don finish; shey you want another one ooh Shey you need another one ooh' But bros na monеy make crayfish bend ooh But right now, ah know say things e no too gеl ooh But as my mamma go say; There is light At the opposite of the tunnel oh Na money make crayfish bend ooh Me and you' no suppose dey the same set ooh But as e my granma go say; When e go be pere Dem go think say we dey vex oo oh Ooh noo no! Oluwa lo se loju lo Flashy cars; Diamond ring Endorsement deals me sef ah want ooh Ooh me! Moni global tours; fine fine girls Big man life me sef ah want oh Me sef ah want oh! Me! But bros; na money make crayfish bend oh But right now' ah know say things e no dey gel ooh But as e my grandma go say There is light' at the opposite of the tunnel ooh Na money make crayfish bend ooh Me and you no suppose dey the same set ooh But as e my grandma go say' when e go be pere Dem go think say we dey vex ooh Oooh noo no! No! Na money cause see finish ooh! Oluwa lo se yi ooh Ooo noo noo... Yeaah yeah! Oh yeah! Oooh ooh! I wanna be a star' Be your Davido and you gonna be my Chioma I wanna live so large; Get money so ah go fit give a**urance You no go need ask me; As ah dey groove' set up a business for you Endorsement is your way' like se ole se ole; baby ooh ahhy! But bros na money make crayfish bend ooh Me and you no suppose dey the same set ooh But e as my mama go say There is light at the opposite of the tunnel ooh Na money make crayfish bend ooh I know say things ooh e never gel oh But as e my mama go say ooh oh! Then we ball Tiwa; Even though we savage The world look Phyno, say we fine eh! We no go dey live' On top fake package Too many friends bottle of a whine ooh yeah
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire