AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Pami
par
Omah Lay
Retour
Paroles
Pami ehh Pami wowuu oh Pami oh, pami oh Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm Because me I no get time, pami oh hm hmm Baby don?t kill my vibe, pami oh Shey we go make am till the morning? Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o) If you do am make we surfree now Cos all my money I go give t**i lai lai A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh) Ebelebe oh, (woowuwoh) Say your love is so insane oh, (Woowuwoh) Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh Baby girl for you I mad all the time oh Dem no fit quench our flame oh I?m now free to let you know say Say na you I want and I?m loving the things That you dey make me do now Go shawty, don?t treat me like a fool now, oh baby Baby girl I don be you now, go shawty oh Na me be one for you now Say every morning, every night Everyday, oh my baby Pami oh, pami, pami, pami O fe pami oh, pami, pami oh, Pami O pami, pami, pami, pami oh O fe pami oh, pami, pami oh Mesaynosayno Somebody call the po-po, (po-po) I want to report a murder case, (murder) Somebody call the po-po on my baby oh One man down on the love highway (oh no) Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh Look what you done to me Look what you done to me oh why, oh why Somebody call the po-po, (po-po) This love e go make me commit oh My baby, do me tender olomi oh Pami oh, pami, pami, pami oh O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami (AG baby is your baby) O pami, pami, pami, pami oh O fe pami oh, pami, pami oh Girl Your love turning overdose One shot only I have to go I get high when my life is slow Cos up there it just feels like home Everywhere marama oh No time to check calendar No time, you can?t kill my vibe oh You can?t kill my vibeee ohhhh Pami oh, pami oh Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm Because me I no get time, pami oh Baby don?t kill my vibe, pami oh
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire