AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
how to luv
par
Omah Lay
Retour
Paroles
[Intro] You know I'm just tryna have fun tonight, you know? Ain't nobody judging anybody Everybody is beautiful tonight You feel me? 'Cause you know You know [Verse 1] My body dey for Adamawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa) My head e dey for jigawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah) My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah [Chorus] Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough My girlie come show me how to love (Show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough (All thesе diamonds ain't enough) [Verse 2] I've been trying, shawty Trust me, I fuck with you But I no bеlieve say you go fit to solve my issues (Ah, ah-yiy, ah-yiy) You know na kcee wey sing Limpopo My motor Dey for Ikoku Chop my money intoto Omotena hit my agogo go I know wetin dey your kom kom If you no give me I go Kolo I get the spirit of ashewo Port Harcourt boy Isaac Boro [Chorus] Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough (No) My girlie come show me how to love (Show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough)
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire