AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Plenty
par
Olamide
Retour
Paroles
Can’t touch this They can’t touch me They can’t do me nothing Only God can judge me Emi laye mi Making my money Wetin i dey find again God don bless me Kodun ko po plenty plenty O necessary Ahh ye ye Yeah yeah Nothing nothing No one can change my destiny oo Ahh ye ye Yeah yeah Check it out now Plenty fly plenty night haa Plenty hate plenty mad haa Plenty fall plenty rise haa Plenty happy plenty sad haa Plenty money plenty stack Plenty prеtty girls enter plenty flight Plеnty never see gonna me Plenty thrive Plenty say they love me say na plenty life Plenty enemies man i can't even count More than 29 yeah they plenty die Plenty things for bad belle plenty mind Plenty dream too plenty them don dey kpai Got my plenty fans wey get plenty time to question everything i ask Plenty why And that’s why plenty dont want to see me shine Jah bless plenty plenty dollar sign jah bless
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire