AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Egungun
par
Myke Towers
Retour
Paroles
Egungun Pls be careful Motor go jam u Na express u dey go oo I say egungun Pls be careful Cos Motor go jam you Na express you dey go oo o Egungun pls be careful I don dey tell u before say anything wey u wan do Make you dey look left look right Before u go dey chook eyes If not na trailer or motor go calm you Ikun kan ilekun Ko to soda mo de sofun No be so dem dey do life Buh ko gboro ti mo sofun Na so the matter just escalate And people come dey reason say we dey exaggerate Mo pariwo nigbati motor nbo buh you dey there since And I dey para buh you go dey do like jjc O LE NAYAN LEGBA mo bai ko sese nsin To your grave Imma bring more flowers(flour) than "Ray's Pastries" Egungun Pls be careful Motor go jam u Na express u dey go oo I say egungun Pls be careful Cos Motor go jam you Na express you dey go oo o Egungun Egungun egungun Mo ni Ko se suru E don apn and I don tell am Na so paparazzi been come around and dem won check am I no know say e fit end like this You can't even imagine the amount of stress I feel You for hear wetin I dey yarn even if you vex at least You can't be to careful out there If you get my gist You weren't deep enough to understand you no well yet So like premium jumia delivery you go express That ain't where you're supposed to be forming no gangsta Bro Na so motor go end your story like Snapchat post Egungun pls be careful Motor go jam you Na express you dey go o Egungun o egungun Egungun o egungun Hey O ti gbabe lo o Egungun o egungun Egungun o egungun Aye Mi o ma ri e mo o o E e e Oh no no no no no no no o Mi o ma ri e mo o Aye Padi mi e Nibo lo lo Hey Mi o ma ri e mo o o You weren't deep enough to understand you no well yet So like premium jumia delivery you go express That ain't where you're supposed to be forming no gangsta Bro Na so motor go end your story like Snapchat post Egungun Pls be careful Motor go jam u Na express u dey go oo Egungun Pls stay home and wash your hands I LIKE THIS!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire