AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Soft
par
Mr Eazi
Retour
Paroles
Won n pe e! Woos! Zagadat! Masterkraft on the beat Mr Eazi Wo’mo yen, Wo’mo yen, Wo bo shey soft Soft, soft! Soft, you be, soft! CDQ yea yea Say baba Soft! Mr Eazi yea yea Baby you be soft Soft yea yea Shey na love you want? I go give you in abundance Carry me for chest like a pendant If we fit go back to our secondary school days I go stand for you so you no go ever miss attendance No be eye wey open dem dey use see Ma woju anybody, kak on me like WC No be say I dey liе girl you too sweet Ever since I met you, my wholе world is juicy Your body is goal like pon pon Make up on fleek, Slayqueen, Omo t’on so I wish say e possible make I sell myself carry the money ran e lo school ni London Wait, faith! Mo fe ma je’se e Apple of my eyes je’n ma te’se e See as body soft like omelette 69B carry you for head like helmet Soft, soft! Soft, you be, soft! Yeh! Omo t’on so Soft, soft! Slay mama Soft, you be, soft! Baby you be soft! Soft yea, yea Only you dey do me better, do me better Baby make you draw me nearer, draw me nearer I dey do Yemi my lover, mi my lover Only you go make me better, make me better No matter how man stubborn reach, no be for lady Iwo ni balancing front mi bi tire maruwa K’oro emi ati e le jasope mo se wole aluwa Vanessa always high me like high-grade Bere mi, mo n gbope steady ma lo downgrade Mo ma gba PJ fun e ko lo l’oliday (?) No be after market don close, ko ma jam o Ma lo se mistake (?) Awon ore e tempt me everyday, k’olorun sanu o Soft, everything soft I be like half don food, Na you be the salt Loyal to your government, show you my result T’oba di Thursday ka lo register ni court Soft, soft! Soft, you be, soft! Yay! Soft, soft! Soft, you be, soft! Baby you be soft! Soft yay, yay Only you go do me better, do me better Baby make you draw me nearer, draw me nearer I dey do Yemi my lover, mi my lover Only you go make me better, make me better Soft, soft! Soft, you be, soft! Yay! Soft, soft! I like you, you be, soft! Yay, yay Only you go do me better, do me better Baby make you draw me nearer, draw me nearer Dey make me do Yemi my lover, mi my lover Only you dey make me better, make me better My baby, pretty baby, sweet lady My baby, pretty baby, sweet lady Mr Eazi take e ye easy Kilo shele Yeye in the building Woss Love y’all --
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire