AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Eat (Love Riddim)
par
Mr Drew
Featuring(s) : Stonebwoy
Retour
Paroles
Check it out yoor (I just came to eat) Oh My God, ah 1 Gad. Baby, baby eeh Miser Drew, Dat one na for the ladies (I just came to eat) Me me ndidi (bills on dem) Aah Bwoy Uuuh, you dey give me attitude Wey I no know whatta do Sugar daddy too dey chew You di make I dey make a dey confuse Where did you go When I call you no dey pick My mind dey blow When me see you pon the street oh I send you Momo Now your number no dey reach oo But now I dey for your house Hwɛ! Make we shun the things dey do (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Cause I just came to eat M’amin ndidi Baby baby eeh I just came to eat Eat (Love Riddim) M’amin ndidi Baby baby eeh I just came to eat M’amin ndidi Baby baby eeh You uuuuh My head dey bash me I get the symptom E be dem thing some wey You dey run things some way She say make I come weigh am But some oluman dey enter am Say she go take am to Amsterdam Wa gye ne Techno asisa ne yam Atea say she don’t know who I am Waah bombaclat From the now do it Send me back the money wey me give you last week Me never know say na so you wicked You make man weak oh Obi ngye me na m’abrɛ agu Nti wayɛ aye yaya meho mba Obi ngye me na mabrɛ agu Atea bɛ yɛ wodi nii (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Cause I just came to eat Baby baby eeh I just came to eat Baby baby eeh I just came to eat Baby baby eeh I just came to eat Baby baby eeh I just came to eat Baby baby eeh You uuh Na nana na W’ayɛ ma de Ofe me noko ofe me noko eehe Na nana na W’ayɛ ma de Ofe me noko ofe me nok eehe Cause I just came to eat Ma me ndidi Cause I just came to eat Ma me ndidi I just came to eat Ma me ndidi
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire