AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Side Chick
par
Kizz Daniel
Retour
Paroles
Try to be cool Try to be nice And try to focus It's another one Vado Dj Big N When you are big you are big abeg Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I want to give bacpanana Anytime that you call I go sharply come over Me I no go think am twice Omotena tena tena tena Tena Tena Tena Tena Tena Tena Tena If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice Give me love Give me love Play it all on me No mind if you don't mind Make I do the do on code You got the things I like I got the things that you want Me I no send If your girl dey back I just to won chop clean mouth If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice Wetin you find go sokoto E dey for my sokoto And I know you think I'm a Casanova Wanbi shey you no like fashionova Lotori mi loje gbese eh Sempe And you no I like to play play Vado gbemi trabaye Dollar dollar Beni le If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice Oh my baby I'm available Baby no dey I go dey for you Put it down on me Put it tantantan Oh my I'm for you Oh my I'm for you o
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire