AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Napo
par
Kizz Daniel
Retour
Paroles
Plenty gurls dem pretty pretty o Give dem 100, give dem fisee, ehhn Shey u dey see Small church don turn ministry o Yha! Yha! Napo Napo Napo Napo oo I want to be like skiboro Omagboh oo Ehn dem don dey fear Swagger Man worry dem everywhere Yha! Yha! Call me on the phone ask me how e dey go I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden At the year I bin dey make dem check up Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden It’s a long time fallen Onе no be nine oooo It’s a long time fallеn fallen fallen One no be nine oooo ehehe You know Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo Abeg wetin da other guy see wetin e dey talk sef Say hunter shoot bird mama fly But no vex oh, where d mumu dey before sef Hin dey school story o bad o Cutie cutie got me going boomerang Yh yh I shut it down for you baby can I be your man Oh ho your booty awaits your fire oh Girl ama take my chances with you Call me on the fone ask me how e dey go I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden At the year I bin dey make dem check up Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden It’s a long time fallen One no be nine oooo ehehe It’s a long time fallen fallen fallen One no be nine oooo ehehe Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire