AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Jombo
par
Kizz Daniel
Retour
Paroles
Amaka ngbo oh, that am sorry oh Ineye dike lobi, ogini what happen oh As I see your sexy face and your bigi belle Girl I have to change my ways certainly yeah Me myself I dey pray for my daily bread Ah Amaka you carry belle for me oh Me myself I dey pray for my daily bread Ololufe I no wan run, but then Your father is violent, o'le mi dele oh Jumbo, jumbo, jombo We'll be fine daddy oh Your mother is black belt, she sabi karate oh Jumbo, jumbo, jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent, o'lе mi dele oh Jumbo, jumbo, jombo We'll bе fine mami oh Your mother is black belt, she sabi karate oh Jumbo, jumbo, jumbo I no dey soak no more Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh If your papa no want us to marry Jowo má ló yo oyún mi oh Girl am down for you no forget The love wey I get e for you omo no go compare (no oh) Me myself I dey pray for my daily bread We may be broke up as long as you love me girl I dey here Me myself I dey pray for my daily bread (girl I dey here) Ololufe I no wan run, but then Your father is violent, o'le mi dele oh Jumbo jumbo jombo We'll be fine daddy oh Your mother is black but she sabi karate oh Jumbo, jumbo, jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent, o'le mi dele oh Jumbo, jumbo, jombo We'll be fine mami oh (we'll be fine) Your mother is black but she sabi karate oh Jumbo, jumbo, jumbo I no dey soak no more
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire